Many Things is an upbeat Afro-beats song where Zinoleesky sings about his life journey. He talks about seeing "many things" despite being young, navigating fame, and surviving life's heavy challenges.
Lyrics
Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
More From Artist
Loading...
Featured On
Loading...
Fans Also Like
Loading...
Artists on this track
Loading...
Frequently Asked Questions about Many Things
Q: Who is the artist of Many Things?
A: Many Things is performed by Zinoleesky.
Q: When was Many Things released?
A: Many Things was officially released on April 21, 2023.
Q: What album is Many Things on?
A: Many Things is part of the album Single.
Q: Who produced Many Things?
A: Many Things was produced by Babybeats, Timi Jay.
Q: Who composed Many Things?
A: Many Things was composed by Azeez Shina Oniyide.
Q: What genre is Many Things?
A: Many Things is a Afrobeats, Street-Pop song.
Q: Which record label released Many Things?
A: Many Things was released under Zinodict Music.
Q: Who owns the copyright for Many Things?
A: ℗ 2023 Marlian Music. Uploaded with permission.
Q: Where can I download or stream Many Things?
A: You can download and stream Many Things by Zinoleesky here on ZongaMack. Use the player above or click the Download button.
Many Things by Zinoleesky is available to stream free on ZongaMack. Official Afrobeats, Street-Pop single from Zinodict Music. Listen to Many Things, read lyrics, and discover more music.
<--- 1975312 Plays --->
<--- Producer(s). Babybeats, Timi Jay --->
<--- Composer(s). Azeez Shina Oniyide --->
<--- Record Label. Zinodict Music --->
<--- Genre(s). Afrobeats, Street-Pop --->
<--- Album. Single --->
<--- Copyright. ℗ 2023 Marlian Music --->
<--- Description. Many Things is an upbeat Afro-beats song where Zinoleesky sings about his life journey. He talks about seeing many things despite being young, navigating fame, and surviving life's heavy challenges. --->
<--- Lyrics. Mama said / You don't need no interception / You are perfect / Because of ur imperfection / Anywhere any direction / Wey u go say / Never beg for no affection / / Melo melo ni mo fe so / In the tension dem won put me under pressure / Won fe gbo nkan ti mo fe so / But now I got people waiting for my next song / / Something just dey tell me ride on / No be say na me do pass / Baba just decide to gimme through pass / E look my life and gimme two chance / / And as omo ogbon mo ride won / But still I no too gas / I no dey go to church but I no do jazz / Now u see I'm living good life / / Cos many many things / Many many things / I know say I small but my eyes don see / Many many things / Many many things / Be like I cross seven mountains and seven seas / / I still dey insist oga I no dey resist / Me I don hustle now d cash no contain my Jeans / But no be so e be yesterday / No be so e be yesterday / / Life go teach u pass professor / On d road so no ask me where I learned from / Always moving with precaution / Mehn I swear say u no fit catch me for junction / / Ever since I dropped my first song Me I know say / The next one go be d best one / Kemi gan to domo tan so mehn / Eye too see melo ni mo fe so / / Something just dey tell me ride on / No be say na me do pass / Baba just decide to gimme through pass / E look my life and gimme two chance / / And as omo ogbon mo ride won / But still I no too gas / I no dey go to Church but I no do jazz / Now u see I'm living good life / / Cos many many things / Many many things / I know say I small but my eyes don see / Many many things / Many many things / Be like I cross seven mountains and seven seas / / I still dey insist oga I no dey resist / Me I don hustle now d cash no contain my Jeans / But no be so e be yesterday / No be so e be yesterday / / You don't need no interception / You are perfect / Because of ur imperfection / Anywhere any direction / Wey u go say / Never beg for no affection / / Melo melo ni mo fe so / In the tension dem won put me under pressure / Won fe gbo nkan ti mo fe so / But now I got people waiting for my next song --->
Loading song...
NOW PLAYING
Song Title
Artist
0:00
0:000 plays
Uploaded By
Artist
0 Visitors
Song Details
Title
—
Artist
—
Feat.
—
Release Date
—
Producer(s)
—
Composer(s)
—
Record Label
—
Genre(s)
—
Lyrics
—
Description
—
🔐
Premium Track
This song is not free. View the song page to get the full version.